Pidgin

BBC News, Pidgin - Home

BBC News, Pidgin - Home

Top Tori

  • US announce new tariff proposals on 14 countriesDi new taxes wey dem charge on imports to America go hit many of di kontri biggest trading partners, wey include China, di European Union plus 12 oda jurisdictions.5 hours wey don pass
  • Ogbonge actor Pete Edochie die at age of 79Im family announce for statement say di actor die at di age of 79 years afta a battle wit prostate cancer on Wednesday by 12:30am. 25th November 2026
  • Sports court award Afcon 2025 title back to Senegal afta monthsDi Court of Arbitration for Sport announce Senegal as di Afcon 2025 title winners24th November 2026
  • Police confam death of six pipo for attack on NDC senatorial candidate Ovie Omo-Agege campaign teamNigeria Police Force (NPF) tok say six pipo die for one attack on di campaign team of di Nigeria Democratic Congress (NDC) candidate for Delta central senatorial district, for Ughelli north LGA of Delta state, Ovie Omo-Agege, south-south Nigeria.24th November 2026
  • How Inec mock accreditation exercise ahead of 2027 election go happun across NigeriaInec say di exercise na to test BVAS functionality, assess accreditation procedures and identify possible technical issues ahead of di 2027 general elections.23rd November 2026
  • Prophet Uebert Angel church Spirit Embassy open up on im arrest Di church leaders for statement wey dem issue on Monday, 23 November afta tori of di prophet spread, tok say e dey fully cooperate wit authorities and e ready to ansa di allegations against am through proper legal means.23rd November 2026
  • 'Wetin cause wahala between me and my wife' - Kano govnor Kabir Yusuf speak on marriage issueDi matter don generate debate becos of di relationship between di govnor and Rabiu Musa Kwankwaso, wey be Zainab guardian and Abba Yusuf former political mentor.22nd November 2026
  • 'Dem neva serve me legally' - Pastor Jimmy Odukoya show up as Fountain of Life Church hold service despite court orderOn Sunday, BBC Pidgin confam say Pastor Jimmy Odukoya come church and e appear for stage as e also dance with pipo for Fountain of Life Church.22nd November 2026

US announce new tariff proposals on 14 countries

Di new taxes wey dem charge on imports to America go hit many of di kontri biggest trading partners, wey include China, di European Union plus 12 oda jurisdictions.

Ogbonge actor Pete Edochie die at age of 79

Im family announce for statement say di actor die at di age of 79 years afta a battle wit prostate cancer on Wednesday by 12:30am.

Sports court award Afcon 2025 title back to Senegal afta months

Di Court of Arbitration for Sport announce Senegal as di Afcon 2025 title winners

Police confam death of six pipo for attack on NDC senatorial candidate Ovie Omo-Agege campaign team

Nigeria Police Force (NPF) tok say six pipo die for one attack on di campaign team of di Nigeria Democratic Congress (NDC) candidate for Delta central senatorial district, for Ughelli north LGA of Delta state, Ovie Omo-Agege, south-south Nigeria.

How Inec mock accreditation exercise ahead of 2027 election go happun across Nigeria

Inec say di exercise na to test BVAS functionality, assess accreditation procedures and identify possible technical issues ahead of di 2027 general elections.

Prophet Uebert Angel church Spirit Embassy open up on im arrest

Di church leaders for statement wey dem issue on Monday, 23 November afta tori of di prophet spread, tok say e dey fully cooperate wit authorities and e ready to ansa di allegations against am through proper legal means.

'Wetin cause wahala between me and my wife' - Kano govnor Kabir Yusuf speak on marriage issue

Di matter don generate debate becos of di relationship between di govnor and Rabiu Musa Kwankwaso, wey be Zainab guardian and Abba Yusuf former political mentor.

'Dem neva serve me legally' - Pastor Jimmy Odukoya show up as Fountain of Life Church hold service despite court order

On Sunday, BBC Pidgin confam say Pastor Jimmy Odukoya come church and e appear for stage as e also dance with pipo for Fountain of Life Church.

Ginger Me

  • 02:02 Video, 'I be soft boy' - Dieko Afolayan, Duration 2,02
  • 01:45 Video, 'I look up to T.B. Joshua, na my mentor' - Odumeje, Duration 1,45
  • 04:20 Video, 'EFCC dey plan to arrest me' - Rotimi Amaechi, Duration 4,20
  • 02:10 Video, 'Me, Mama, my pikin get diabetes', Duration 2,10
  • 00:56 Video, Nigerian wey win Gold medals for Youth Olympics, Duration 0,56
  • 02:25 Video, How Abacha put me for prison - Obasanjo, Duration 2,25
  • 02:53 Video, Meet Loud Urban Choir wey dey totori pipo wit songs, Duration 2,53
  • 02:10 Video, Wetin cause blackout for Nigeria, Duration 2,10
  • 03:03 Video, 'Peter Obi na my friend, but...' - Soludo, Duration 3,03
  • 01:42 Video, How shooting of Ghanaian teenager for America shock di world, Duration 1,42

End of Ginger Me

Special Tori

  • Nollywood icon die: Life and times of ogbonge Nigerian actor Pete EdochieEdochie no be just entertainer, na symbol of African culture, tradition, authority and storytelling.25th November 2026
  • Katsina State govment suspend Emir of Daura sake of alleged sexual assaultKatsina State govment say dem take di mata seriously and dem set up committee to investigate di mata and advise govment on wetin to do next.25th November 2026
  • Iranian authorities carry out court sentence to flog popular singer without hijab 74 strokes of caneAccording to tori, dem flog Parastoo Ahmadi, three musicians plus one producer 74 lashes for Qom.23rd November 2026
  • Exorcism: 'I dey cast out witchcraft and evil spirit from possessed pipo'Exorcism, wey pipo also sabi as ruqyah, na Islamic practice wey involve reciting verses from di Quran and prophetic supplications to seek protection, healing and relief from spiritual harm.23rd November 2026
  • Wetin law tok about political parties using govment facilities for campaignPoliticians kontinu to raise concerns about di wahala wey dem dey face to secure campaign venues for some states for Nigeria.22nd November 2026
  • Wetin be 'Bamayi' chants wey APC dey dey take accuse ADC and NDCRecent videos and photos don emerge wey show Nigerian politicians dey face "Ba Ma Yi" chants as dem attend public events.19th November 2026
  • Who be Wole Olanipekun Tinubu honour wit Grand Commander of the Order of Niger?President Bola Tinubu don honour legal luminary and Senior Advocate of Nigeria, Chief Wole Olanipekun (SAN) wit Nigeria second highest honour, di Grand Commander of di Order of Niger.20th November 2026
  • National Universities Commission raise alarm over activities of two foreign universitiesNigeria Universities Commission (NUC) don declare di activities of two international educational institutions wey dey operate for Nigeria as illegal. 18th November 2026

Nollywood icon die: Life and times of ogbonge Nigerian actor Pete Edochie

Edochie no be just entertainer, na symbol of African culture, tradition, authority and storytelling.

Katsina State govment suspend Emir of Daura sake of alleged sexual assault

Katsina State govment say dem take di mata seriously and dem set up committee to investigate di mata and advise govment on wetin to do next.

Iranian authorities carry out court sentence to flog popular singer without hijab 74 strokes of cane

According to tori, dem flog Parastoo Ahmadi, three musicians plus one producer 74 lashes for Qom.

Exorcism: 'I dey cast out witchcraft and evil spirit from possessed pipo'

Exorcism, wey pipo also sabi as ruqyah, na Islamic practice wey involve reciting verses from di Quran and prophetic supplications to seek protection, healing and relief from spiritual harm.

Wetin law tok about political parties using govment facilities for campaign

Politicians kontinu to raise concerns about di wahala wey dem dey face to secure campaign venues for some states for Nigeria.

Wetin be 'Bamayi' chants wey APC dey dey take accuse ADC and NDC

Recent videos and photos don emerge wey show Nigerian politicians dey face "Ba Ma Yi" chants as dem attend public events.

Who be Wole Olanipekun Tinubu honour wit Grand Commander of the Order of Niger?

President Bola Tinubu don honour legal luminary and Senior Advocate of Nigeria, Chief Wole Olanipekun (SAN) wit Nigeria second highest honour, di Grand Commander of di Order of Niger.

National Universities Commission raise alarm over activities of two foreign universities

Nigeria Universities Commission (NUC) don declare di activities of two international educational institutions wey dey operate for Nigeria as illegal.

BBC News Pidgin now dey on Whatsapp

No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.

Tori from Africa

  • Tears flow as family, friends, lay Ghanaian Javitz Frimpong wey dem murder for US to rest20th November 2026
  • Burkina Faso issue arrest warrant for oppositions, journalists and activists wey dey exile - report19th November 2026
  • Why Ghana new $60m presidential jet dey provoke kontri pipo18th November 2026
  • BBC launch programme for children wey bandits and poverty force out of school for West Africa17th November 2026

Tears flow as family, friends, lay Ghanaian Javitz Frimpong wey dem murder for US to rest

Burkina Faso issue arrest warrant for oppositions, journalists and activists wey dey exile - report

Why Ghana new $60m presidential jet dey provoke kontri pipo

BBC launch programme for children wey bandits and poverty force out of school for West Africa

Sport

  • Ghana win 2026 Amputee football World Cup for Mexico23rd November 2026
  • Senagal, Morocco, Cameroon, and oda countries wey qualify for 2027 Afcon18th November 2026
  • Nigeria and Tanzania battle out 0-0 draw for 2027 Afcon qualifiers17th November 2026
  • Jordan Ayew penalty give Ghana narrow win against Somalia for 2027 Afcon qualifiers game16th November 2026

Ghana win 2026 Amputee football World Cup for Mexico

Senagal, Morocco, Cameroon, and oda countries wey qualify for 2027 Afcon

Nigeria and Tanzania battle out 0-0 draw for 2027 Afcon qualifiers

Jordan Ayew penalty give Ghana narrow win against Somalia for 2027 Afcon qualifiers game

Nutrition and Wellbeing

  • Five surprising ways to increase iron for your body wey no involve meat21st November 2026
  • Foods wey go increase your bone health15th November 2026
  • Wetin you fit chop for your skin to look younger24th October 2026
  • Wetin you fit do for your 30s to improve your health for your 70s26th September 2026

Five surprising ways to increase iron for your body wey no involve meat

Foods wey go increase your bone health

Wetin you fit chop for your skin to look younger

Wetin you fit do for your 30s to improve your health for your 70s

Entertainment corner

  • Puerto Rico Jennifer Barreto become first mother to win Miss Universe 9 hours wey don pass
  • Miley Cyrus marry her partner Maxx Morando for one ceremony for California23rd November 2026
  • Who be Robert Pattinson, di new James Bond actor16th November 2026
  • Full list of 2027 Grammy Award nominees16th November 2026

Puerto Rico Jennifer Barreto become first mother to win Miss Universe

Miley Cyrus marry her partner Maxx Morando for one ceremony for California

Who be Robert Pattinson, di new James Bond actor

Full list of 2027 Grammy Award nominees

BBC Pidgin Social networks

  • WhatsApp
  • Instagram
  • Facebook
  • X

Di one wey dem dey read well well

  1. 1Nigeria govment introduce new changes to Waec, Neco exams to stop malpracticeDe one we dem update for: 6th January 2026
  2. 2Ogbonge actor Pete Edochie die at age of 79
  3. 3Katsina State govment suspend Emir of Daura sake of alleged sexual assault
  4. 4Why Nigeria ban di use of Dr prefix for pipo wey no earn am from schoolDe one we dem update for: 6th May 2026
  5. 5'I be my husband stylist' - Olu of Warri wife tok about fashion, polygamy and education for Niger Delta De one we dem update for: 23rd September 2026